(⏱️1Hour) Ayra Starr - Commas [Lyrics/Paroles]
Hellow guys, Welcome to my website, and you are watching (⏱️1Hour) Ayra Starr - Commas [Lyrics/Paroles]. and this vIdeo is uploaded by Heaven Vibes at 2024-03-31T04:40:34-07:00. We are pramote this video only for entertainment and educational perpose only. So, I hop you like our website.
Info About This Video
Name |
(⏱️1Hour) Ayra Starr - Commas [Lyrics/Paroles] |
Video Uploader |
Video From Heaven Vibes |
Upload Date |
This Video Uploaded At 31-03-2024 07:40:34 |
Video Discription |
#ayrastarr #commas #lyrics #heavenvibes #paroles #nouveauté
🎵Ayra Starr - Commas [Lyrics/Paroles] (⏱️1Hour)
Thank you for watching 🙏
Subscribe and press (🔔) to stay updated for new uploads.
Don't forget to like & share as well. that will pump our Heaven Vibes channel.
........
🎤Ayra Starr - Commas
[Intro]
(Initiating rage process)
Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah
[Verse 1]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Original, no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh
[Pre-Chorus]
Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me
[Chorus]
Energy wrong, I log off (Log off)
Mowa friendly and conscious (And conscious)
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (No, no, no, no)
Dem telly me make I show love (Show love)
Sability on gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, oh
[Verse 2]
Things happen inside life
Draw tattoo, make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go, fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone
[Pre-Chorus]
Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me (Oh)
[Chorus]
Energy wrong, I log off
Mowa friendly and conscious
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (No)
Dem telly me make I show love
Sability on gbona (On gbona)
Everything na connection
I'm not ready for confusion (Confusion)
[Outro]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma |
Category |
People & Blogs |
Tags |
People & Blogs Download MP4 | People & Blogs Download MP3 | People & Blogs Download MP4 360p | People & Blogs Download MP4 480p | People & Blogs Download MP4 720p | People & Blogs Download MP4 1080p |
More Videos